
作词 : Daniel Kuro Obadiah
作曲 : Daniel Kuro Obadiah
Them say na small shit wey Dey make yansh smell na so e happen
Certified wire like me wey girls Dey pursue
Kele wey I Dey package na babes wey know the level
But on that Saturday was when I truly met the devil
Met this chick for eko hotel after AY live
Fat yansh slim waist get everything wey I like
Face card no Dey decline , small thing I for ask her what’s the price
But as a chill dude I no fit let penis decide
So I
Holla the babe ask her if she dey with guy
Said she came alone hoping to have a good time
And after here what else are you going home tonight
Her reply was she lodge hotel wey dey the other side
Na once I take her number hopefully tonight na link up
Body be like meat pie I go chop no go leave crumbs
I don picture angles I go pin am when we reach lodge
Body go tell am cus even Johnny sins Dey learn work
for where I dey
I no know say wahala Dey
No know say the kele i dey yan with na underage
E no Dey show for face, small pikin wey carry adult waist
Before I realize my self it was already late
Person Dey knock door who be that e say na her papa
Omor see set up , na there I clear to me she still a minor
I go court judge say ignorance is no excuse
Geh geh talk am I thy know is last statement of a fool