作曲 : Katoo Lee
ah
Katoo
Dem sey make no follow me
A be bad guy dem sey me no get any future
Me cyaa take care of gal your future
Anything you want e go fit be burden
Prove dem wrong i work harder
Ma confirm 3k anti Ama
Ma fa wo ba no dada she no bother
She never mind fri se wa te abre
Something positive in the future
You never go lack I swear be like magic
friends go talk sey your man too romantic
Ooh my babe babe moo babe ei
Show dem show dem show dem show dem what I can do
Babe show dem show dem show dem show dem what I can do

Wholipa things guan but my gal still loves me she loves me yah
Me wey she love my gal no go give up on me
Enti mu gyae mu dedede
Yayiran se feeling me everyday
She na go lef me fi nobody
Me sumo le tumo kanzo
Kwen kwen kwen ye ye ye
True love i can't define
my baba gal you blow my mind
We go prove dem wrong yea
Dem go sing this song
Show dem show dem show dem show dem what I can do
Babe show dem show dem show dem show dem what I can do
Show dem show dem show dem show dem what I can do
Babe show dem show dem show dem show dem what I can do
Dem sey make no follow me
A be bad guy dem sey me no get any future
Me cyaa take care of gal your future
Anything you want e go fit be burden
Prove dem wrong i work harder
Ma confirm 3k Anti ama
Ma fa wo ba no dada she no bother
She never mind fri se wa te abre
Something positive in the future
You never go lack I swear be like magic
Friends go talk sey your man too romantic
Ooh my babe babe moo babe ei
Show dem show dem show dem show dem what i can do
Babe show dem show dem show dem show dem what I can do
show dem show dem show dem show dem what I can do
Babe dem show dem show dem show dem what I can do