
作词 : Awosika Olayemi Josiah/Tiwatope Savage/Donel Mangena
作曲 : Awosika Olayemi Josiah
I go smoke that ganja until I go blind
You go know say I dey ganja all the time
Pass me the ganja, gimme brown rizzla
Pass me the ganja, light me up so high
Take me over-over the cloud so high
Fly me up, oh, up so high
'Till I find myself talking with da Most High
Some-some think say me I don dey mad, ooh-whoa
(Oh, he still dey go, leave am, leave am, leave am)
(I think say he don enter that side)
As I dey let them know wetin dey my mind
Some them take me for a fool, yeah
Awolo' (oh-oh), Awolowo (yeah-yeah-yeah)
A n fa'gbo lọ (ah-ah), lọwọ-lọwọ (lọwọ-lọwọ)
Aiye n lọ (yeah), bẹbẹ n lọ (bẹbẹ n lo)
Wọn ba mi sọh, mo ti kọti ikun si wọn
Me, I no mind wetin them go talk
Ewe at'egbo na the only thing I know
Aiye n lọ (uh-uh, uh), bẹbẹ n lọ (oh-oh, oh-oh)
Wọn ba mi sọh, mo ti kọti ikun si wọn
Money na the evidence (evidence)
Make dem no see me finish
Na hin dey make me dey gather every dollar for my every corner, na money first
Abeg, put am for my pocket
I don't wanna hear the story
Everybody got something to say
Who talk am? Tell me who talk am
Say "money no dey give happiness", who talk am?
The claro wey I put under my pillow, who touch am?
Them haffi know it's a spiritual thing, yeah
All of girls, we are freaking ready (ooh-ooh)
Praying to God, Jah, give me mercy (ooh)
If I'm looking pretty then I bring the party
No let anything bother my peace, ruwón jé
Awolo', olè, olè, olè (olè, olè, olè)
Na who dem catch be olè (na who dem catch be olè)
Igbòrò ti le, ajibole
Now, them take us for a fool, ahh
Awolo' (oh-oh), Awolowo (yeah-yeah-yeah)
A n fa'gbo lọ (ah-ah), lọwọ-lọwọ (lọwọ-lọwọ)
Aiye n lọ (yeah), bẹbẹ n lọ
Wọn ba mi sọh, mo ti kọti ikun si wọn
Me, I no mind wetin them go talk
Ewe at'egbo na the only thing I know
Aiye n lọ (uh-uh, uh), bẹbẹ n lọ (oh-oh, oh-oh)
Wọn ba mi sọh, mo ti kọti ikun si wọn