作词 : DANIELLA IBINABO DANIEL/MARVELLOUS COSMAS/David Adedeji Adeleke/CHISOM NELSON AMADI
作曲 : DANIELLA IBINABO DANIEL/MARVELLOUS COSMAS/David Adedeji Adeleke/CHISOM NELSON AMADI
Baddest
Me before, omo
Inside life, they don't know
Do covers, I no stop One more video, l turn up
Paddi mi, jeje
See me now, my own don clear
From Mile 3 to Yankee
As l enter the Ama (Ama)
My Alma-mater
You sef, you come dey wonder
Say wetin I go do? (Wetin I go do?)
I don meet the Holy Father
Idan (E don) dey my matter
If you say I no fit do am
Then, na wetin I go do?
I enter like Magician (Magician)
I shock Insta (Insta)
Billboard, na me get am
The way I enter (The way I enter)
I enter like Magician (Magician)
No be common entrance (Entrance)
Na large entrance
E don be, no resistance (No resistance)
Showed up and I bossed up
I don show and I can't stop, you can't stop me
They take shots, but I get God oh
No one can stop me
Shutting down cities
Jaye lọ, I'm living my dream
From Choba to Yankee
As I enter the Ama (Ama)
My Alma-mater
You sef, you come dey wonder
Say wetin I go do? (Wetin I go do?)
You don meet the
Holy Papa
Idan (E don) dey my matter
If you say I no fit do am
Then, na wetin I go do?
I enter like
Magician (Magician)
I shock Insta (Insta)
Billboard, na me get am
I enter like Magician (Magician)
No be common entrance (Entrance)
Na large entrance
E don be, no resistance (No resistance)
I enter like Magician (Magician)
I shock Insta (Insta)
Billboard, na me get am
The way I enter (The way I enter)
I enter like Magician (Magician)
Common entrance (Entrance)
Na large entrance
E don be, no resistance (No resistance)
