
Oh yeah, yeah, yeah, yeah
Eh mo gbe o, eh
Blaq Jerzee on the beat
For the girl, for the girl dem
Bad man for the girl, for the dem
Are you fe-feeling, feeling that
You have captured my heart o, baby o, ehh
Any time I move you dey hold me down o, baby o, yeahh
Sey I must to shoot my shot o, baby o
Maka chukwu, I pray make e no over the bar (over the bar)
Everyday with you, I dey sempe sempe
High me like I drink sapele water
Body come dey do me like kulu ke kulu ke ke
We go run the matter inside the keke na pe-pe
Everyday with you, I dey sempe sempe
High me like I drink sapele water
Body come dey do me like kulu ke kulu ke ke
We go run the matter inside the keke na pe-pe
Yeah
Oya baby blow, blow
Blow that your trumpet blow, blow
Blow that your trumpet blow, blow
Sample your trumpet blow, blow o
Jo jo fun daddy yo yo
Baby make I yan you different tori
See the feeing you give me
My girl, e dey enter body oo
I beg you do me small small
I beg you do me no be rush
That girl baby blow, blow, blow
Oya baby blow, blow
Blow, blow fun daddy yo yo
Blow, blow like mummy yo yo
Blow my cassava yo, wo wo
Oya baby blow, blow
Blow, blow like mummy yo yo
Blow, blow daddy yo yo
Oh my baby blow, blow, blow
Blow me like you drink sapele water
Body come dey do me jeje je je
Run the matter inside the keke na pe-pe
Blow me like you drink sapele water
Body come dey do me jeje je je
Run the matter inside the keke na pe-pe
Oya baby blow, blow
Blow that your trumpet blow, blow
Blow that your trumpet blow, blow
Sample your trumpet blow, blow o
Jo jo fun daddy yo yo
You have captured my heart o, baby o, ehh
Any time I move you dey hold me down o, baby o, yeahh
Sey I must to shoot my shot o, baby o
Maka chukwu, I pray make e no over the bar (over the bar)
Blow me like you drink sapele water
Body come dey do me jeje je je
Run the matter inside the keke na pe-pe